As usual he wanted to collect "roja"money from me...Then sudenly he saw the big grown dog at the back of the seat with tongue stuck out angrily staring fiercely at him.
POLICE: [shakin] Ah! You carry dog?
ME: [I bone my face] Yes!
POLICE: [feeling uncomfortable] Na where una come dey come from?
ME: From hospital!
POLICE: [feeling uneasy] Ehen! You sick?
ME: No, na the dog o.
POLICE: [Looks back] Why the dog come dey shake im head like dat?
ME: Oh! Like that? If the dog wan bite person na so e dey shake head o.
POLICE: and the dog know you o?
ME: Yes na, no be me get am?
POLICE: [sweating] This your door how you dey open am?
ME: Open it na, abi u no know as you take enter.
POLICE: Abeg! Na since I notice the dog I don dey try open am.
No comments:
Post a Comment